NAIJA FM

NAIJA FM

Naija Fm 92.7 na the original Naija radio station, with correct collabo of talk and music.The talk talk part, include local and topical news, where we go use give our listeners space to take talk their minds for topical matters wey dey affect dem everyday.The music, no go be from only well known local musicians dem, but we go also dey support our upcoming brothers and sisters wey need avenue for their new music.They go play all new and old music from our local Nigerian scene, with addition of our popular African songs.

Контакты радио NAIJA FM:
[email protected]
Телефон: +234 809 226 6999
Адрес: Genesis Centre, 35 Tombia St, New GRA 500272, Port Harcourt


Оцените радио
LaLaRadio.online
Отзыв о радио